Luke 7:20 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen dem si Jesus, dem kon sey, “John di Baptist send us make wi ask sey, ‘Na yu bi di pesin wey wi dey espect, abi make wi wait for anoda pesin?’ ”