Mark 1:4 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
For inside wildaness, John di Baptist kon bigin prish sey, make pipol leave di bad tins wey dem dey do, make e for baptize dem, so dat God go forgive dem dia sins.