Mark 11:27 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Jesus and en disciples go Jerusalem again. Wen Jesus dey waka for di temple varanda, di priest oga dem, di law tishas and di eldas kom meet am sey,