Mark 11:29 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Jesus ansa dem, “I go ask una one kweshon. If una ansa mi, den I go tell una wish rite I get to dey do dis tins.