Mark 15:35 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen some pipol wey stand near der hear wetin e tok, dem kon sey, “Listin. E dey koll Elijah!”