Micah 7:16 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
All di nashons for di world go stand sopraiz for wetin God go do for una. God mighty pawa go make dem konfuse. Dem go sopraiz kon kwayet dey look evritin wey dey happen.