Nahum 2:3 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Na red dem take paint una enemies shield! Naw, make una si di red klot wey di sojas wear! Make una si as dia shariot dey run togeda and spear dey di sojas hand.