Nehemiah 12:27 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen dem won dedikate di new wall for Jerusalem, dem sey make Levi pipol from evriwhere for di land kom Jerusalem kon support dem for di party. Dem sey make dem join for dis serimony as dem dey sing and tank God with dia cymbals, harp and lyres.