Nehemiah 12:36 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Zekaraya friends na Shemaya, Azarel, Milalaya, Gilalai, Maai, Netanel, Judah and Hanani and dem dey use di music instrument wey God savant, David give dem. Na Ezra bi di kwayamasta.