Nehemiah 12:45 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Dem dey do dia God work kon santify pipol, just as David and Solomon en pikin kommand and doz wey dey sing and guide di gate, dey do di same tin too.