Nehemiah 12:7 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Sallu, Amok, Hilkaya and Jedaya. Dis na di leaders among di priest and doz wey dey work with dem wen Jeshua bi di High Priest.