Numbers 2:12 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di pipol wey go stay near dem, na Simeon tribe. Di pesin wey dey lead Simeon pipol na Shelumiel wey Zurishaddai born.

Recommended Reading