Psalms 81:5 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
E make dis law for Israel pipol wen E attack Egypt land just to free us. Den I hear one vois wey I nor know dey sey,