Zechariah 6:11 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Yu go use di silva and gold wey dem bring as gift take make crown, den crown Joshua, Jehozadak pikin, wey bi di High Priest.