Luke 9
Nigerian Pidgin Bible
6Di disciples kon travel go all di village dem, dey prish di Good News and heal pipol for evriwhere.
24Bikos anybody wey won save en life, go luz am and anybody wey luz en life bikos of mi, go save am.