Mark 5
Nigerian Pidgin Bible
22Den, one oga for di sinagog wey en name bi Jairus waka kom and wen e si Jesus, e fall for en front
30Na wons, Jesus know sey pawa komot for en body. E kon turn round ask di pipol, “Who tosh my klot?”