bible
ra
🌐 Language
English
Español
Français
Deutsch
Português
Italiano
Nederlands
Русский
中文
日本語
한국어
العربية
Türkçe
Tiếng Việt
ไทย
Indonesia
All Languages
Home
/
Nigerian
/
Nigerian Pidgin Bible
/
Ezekiel 35
Ezekiel 35
Nigerian Pidgin Bible
← Chapter 34
Jump to:
Chapter 1
Chapter 2
Chapter 3
Chapter 4
Chapter 5
Chapter 6
Chapter 7
Chapter 8
Chapter 9
Chapter 10
Chapter 11
Chapter 12
Chapter 13
Chapter 14
Chapter 15
Chapter 16
Chapter 17
Chapter 18
Chapter 19
Chapter 20
Chapter 21
Chapter 22
Chapter 23
Chapter 24
Chapter 25
Chapter 26
Chapter 27
Chapter 28
Chapter 29
Chapter 30
Chapter 31
Chapter 32
Chapter 33
Chapter 34
Chapter 35
Chapter 36
Chapter 37
Chapter 38
Chapter 39
Chapter 40
Chapter 41
Chapter 42
Chapter 43
Chapter 44
Chapter 45
Chapter 46
Chapter 47
Chapter 48
Chapter 36 →
1
God tell mi:
2
“Man pikin, make yu tok against Edom.
3
Tell Edom pipol, ‘God wey get pawa sey: “ ‘I bi una enemy! I go make una land empty.
4
I go skata una town kon distroy una land, den una go know sey na mi bi God.
5
“ ‘Na una bi di enemy wey dey worry and kill Israel pipol wen dem dey wahala and dat time na dia final ponishment for dia sin, dem dey face.
6
So, as long as mi God wey get pawa bi di God wey nor dey die, una must die and una nor go fit eskape am. Just as una kill pipol, na so too dem go kill una.
7
Edom pipol wey dey stay di hill, I go make una land empty and nobody go travel pass der again.
8
Na dead body I go take kover di mountins and doz wey die for war, na dem I go use take kover di hills and valley.
9
I go make una dey empty forever and nobody go stay una town again. Den una go know sey na mi bi God.
10
“ ‘Una sey, “Judah and Israel land na awa own. Wi go take evritin wey dey here. Wi nor kare weda Oga God dey stay der!”
11
So, as long as mi God wey get pawa bi di God wey nor dey die, I go ponish una akordin to how una vex rish, dey jealous and as una hate my pipol rish. My pipol go know sey I dey ponish una, bikos of wetin una do dem.
12
Den una go know sey, mi God hear wen una sey, “Israel mountin don empty, so na wi get am naw.”
13
I hear as una dey make mout and curse mi.
14
God wey get pawa sey, I go make una land empty and di whole world go dey happy as una dey fall;
15
just as una dey happy wen Israel skata; Israel land wey bi my own. Mount Seir pipol and all of una for Edom go die finish. Den evribody go know sey na mi bi God.’ ”
← Chapter 34
Jump to:
Chapter 1
Chapter 2
Chapter 3
Chapter 4
Chapter 5
Chapter 6
Chapter 7
Chapter 8
Chapter 9
Chapter 10
Chapter 11
Chapter 12
Chapter 13
Chapter 14
Chapter 15
Chapter 16
Chapter 17
Chapter 18
Chapter 19
Chapter 20
Chapter 21
Chapter 22
Chapter 23
Chapter 24
Chapter 25
Chapter 26
Chapter 27
Chapter 28
Chapter 29
Chapter 30
Chapter 31
Chapter 32
Chapter 33
Chapter 34
Chapter 35
Chapter 36
Chapter 37
Chapter 38
Chapter 39
Chapter 40
Chapter 41
Chapter 42
Chapter 43
Chapter 44
Chapter 45
Chapter 46
Chapter 47
Chapter 48
Chapter 36 →
All chapters:
1
2
3
4
5
6
7
8
9
10
11
12
13
14
15
16
17
18
19
20
21
22
23
24
25
26
27
28
29
30
31
32
33
34
35
36
37
38
39
40
41
42
43
44
45
46
47
48